Naija Fm 92.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday. The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music. They go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

  1. Status

    Waiting for station data

Similar stations

Station contacts

Address
Genesis Centre, 35 Tombia St, New GRA 500272, Port Harcourt
Phone
+234 809 226 6999
Website
naijafm.ng/ph
Email
naija927@gmail.com
Facebook
@naija927fm
Instagram
@naija927fm