Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music. The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday.The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music.We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

  1. Status

    Waiting for station data

Similar stations

Station contacts

Address
49, Ondo Street, Off Osuntokun Avenue, Old Bodija, Ibadan, Oyo State, Nigeria.
Phone
+234 2 461 2222
Website
naija102.com
Email
info@naija102.com
Instagram
@naija102ibadan
YouTube
@Naija102TV